Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: Niger state weather wan kill me ooooooooooo hehe, welcom to the land of extreme weather. Thats how we run tinz. Make the Hamatan com show u pepe sef elfolksy.....where r u from |
19/11/2012 21:13 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: midd said: Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Niger state weather wan kill me ooooooooooo whatareyoudoingthere ![]() ![]() yes ooooooo my broda Heat wey dey here sef, na die baba mi d heat na die from lite skin i don turn dark Hw many wks nao ? this is the second week by next week tusday we shall be true with camp |
19/11/2012 21:16 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Best of luck o!, U 4 don runz* am cum Lag. Naija tinz* ![]() |
19/11/2012 21:18 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Best of luck o!, U 4 don runz* am cum Lag. Naija tinz* ![]() the runz no sure ni ooooooo |
19/11/2012 21:19 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: Niger state weather wan kill me ooooooooooo hehe, welcom to the land of extreme weather. Thats how we run tinz. Make the Hamatan com show u pepe sef elfolksy.....where r u from does it matter where am from. Well, am a Nigerian. Only that when the hamatan start now u wil want d heat 2 com bak.....wink..... |
19/11/2012 21:20 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: Best of luck o!, U 4 don runz* am cum Lag. Naija tinz* ![]() the runz no sure ni ooooooo Ehya! Nd i get sure link o, buh too late nao |
19/11/2012 21:20 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: Niger state weather wan kill me ooooooooooo hehe, welcom to the land of extreme weather. Thats how we run tinz. Make the Hamatan com show u pepe sef elfolksy.....where r u from does it matter where am from. Well, am a Nigerian. Only that when the hamatan start now u wil want d heat 2 com bak.....wink..... just want kno which part of the country you are |
19/11/2012 21:25 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
am in lagos | 20/11/2012 00:20 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Just try and get things done juhulius....hmm,things that makes extreme weather more...ok...you know that.... ![]() |
20/11/2012 01:12 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
92 msgs.
Rookie
|
midd said: mcstuny said: midd said: ![]() ![]() abeg, no abuse my wyf o ![]() ![]() U go fit marry? Lyk u care ![]() Wetin concern me |
20/11/2012 02:41 |
- Div/Gr | ||