| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? hahaha....i jst mak una c say una group na mai mai oh, mak una de form say una get hrd group!  | 
	22/12/2012 19:08 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown  | 
	22/12/2012 19:08 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now e b lik say i go challeng u 1st 2 c weda u gud 2 go 2 div3.....winks.....  | 
	22/12/2012 19:11 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now e b lik say i go challeng u 1st 2 c weda u gud 2 go 2 div3.....winks..... me no dey go div 3 to challenge anybdy i wan go dr go make moni and by den my junoir players go don reach 80 aveg u go con c the true juhulius in action Edited by Juhulius 22-12-2012 19:13  | 
	22/12/2012 19:13 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team  | 
	22/12/2012 19:14 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now e b lik say i go challeng u 1st 2 c weda u gud 2 go 2 div3.....winks..... me no dey go div 3 to challenge anybdy i wan go dr go make moni and by den my junoir players go don reach 80 aveg u go con c the true juhulius in action Edited by Juhulius 22-12-2012 19:13 hahaha....i knw say na u go b Derby County of ur grp in div3....mak u go com yarn us sha.  | 
	22/12/2012 19:15 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? abi o giyz settle am with friendly next season now hahahahahahaha........ why u laff dont think he can stand h  | 
	22/12/2012 19:16 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team make we settle am wit friendly next season b4 i change my formation i go show u pepper  | 
	22/12/2012 19:22 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass  | 
	22/12/2012 19:27 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass hahahahaha nice one man  | 
	22/12/2012 19:32 | 
| - Div/Gr | ||