| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	Whch 1 b mmt again ? | 23/12/2012 16:38 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: midd said: Y i go Flatta you! You b Boss na! Hahahahaha!! If na still small gods, it goood, GOD supersids bros no they wyn us na u be bus now  | 
	23/12/2012 16:44 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Whch 1 b mmt again ? hahahaha, i think,you saw the meaning now....baba o..,double twallee  | 
	23/12/2012 16:44 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	Una no dey go church? | 23/12/2012 16:46 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Juhulius said: Una no dey go church? hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee 1 hand>half twallee,both hand>double twallee  | 
	23/12/2012 16:52 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: Juhulius said: Una no dey go church? hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee 1 hand>half twallee,both hand>double twallee wa gbayi baba mi ur enemy no go follow u enter 2013  | 
	23/12/2012 16:54 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 midd said: Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........  | 
	23/12/2012 17:06 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Una no dey go church? hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee 1 hand>half twallee,both hand>double twallee wa gbayi baba mi ur enemy no go follow u enter 2013 hahahahahahaha,na so  | 
	23/12/2012 17:09 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2484 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: midd said: Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........ u sha lyk to dey always make mouth  | 
	23/12/2012 17:11 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: midd said: Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........ hahahahahaha........midd!!??  | 
	23/12/2012 17:11 | 
| - Div/Gr | ||