| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Yeah....juhulius....goodluck man...its not easy,congrat... bro u get mouth die i c your work ooo |
24/12/2012 23:53 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Oyewale said: Yeah....juhulius....goodluck man...its not easy,congrat... bro u get mouth die i c your work ooo my work,whats that please midd,mind yourself |
24/12/2012 23:58 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: Yeah....juhulius....goodluck man...its not easy,congrat... bro u get mouth die i c your work ooo my work,whats that please midd,mind yourself has u trash ur fellow man lolx |
25/12/2012 00:00 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Abeg Oye, wetin i do again. U dey vex u no qualify ni |
25/12/2012 00:01 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy midd!! |
25/12/2012 00:04 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy midd!! Talk na, i wan ear ur voice |
25/12/2012 00:06 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Oyewale said: Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy midd!! Talk na, i wan ear ur voice that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx |
25/12/2012 00:07 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: midd said: Oyewale said: Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy midd!! Talk na, i wan ear ur voice that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx Na wu b d yeye fellow o? |
25/12/2012 00:09 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: midd said: Oyewale said: Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy midd!! Talk na, i wan ear ur voice that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx haahaa,why na....thats no bad...just 1:3... Not serious midd...not your fault.. |
25/12/2012 00:10 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
midd said: Juhulius said: midd said: Oyewale said: Hahahaha....never mind juhulius...chika is my boy midd!! Talk na, i wan ear ur voice that yeye boi go cme here con dey brag ....hmmmm .....so he go chop am .......lolx Na wu b d yeye fellow o? chika ni |
25/12/2012 00:11 |
| - Div/Gr | ||