| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
| Username 2032 msgs. Best scorer | Me too. I had to beg da @ before he reduced ma ban to 24hrs and i equally lost ma 1st match.... Sowi dude, it wasnt intentional | 29/12/2012 12:56 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | midd said: Chika, abeg no share dat kind link again Oº°˚˚°, i got retained for rubbish tin. Made ♏ε lose my match lolx usef becareful of posting in any thread | 29/12/2012 12:56 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | Whc kin link be dat sef | 29/12/2012 12:57 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | What happened guys   | 29/12/2012 13:00 | 
| - Div/Gr | ||
| 2748 msgs. Best scorer | Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there   | 29/12/2012 13:00 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 21587 msgs. Golden Ball | midd said: Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there  share it please   | 29/12/2012 13:02 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2032 msgs. Best scorer | http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=256944 hmmmmm | 29/12/2012 13:04 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | midd said: Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there  sey the link whr all of una dey boast of the most xperince nigga manager? | 29/12/2012 13:04 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2032 msgs. Best scorer | midd said: Juhulius said: Whc kin link be dat sef No mind am, the post na 2month old, he cun dey share the link for here. If you want, i fit share you the link make you go post there  u even go there, go dey shout      | 29/12/2012 13:04 | 
| - Div/Gr | ||
| Username 2484 msgs. Best scorer | chikaotuu said: http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=256944 hmmmmm lolx but mesef drop my post for the thread now     | 29/12/2012 13:05 | 
| - Div/Gr | ||