Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: orchmaan said: hw na As per ? yeeeehhh,400m 400mil or 400Post ![]() ![]() still Loading sef* ..! |
02/01/2013 16:12 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: orchmaan said: hw na As per ? yeeeehhh,400m 400mil or 400Post ![]() ![]() still Loading sef* ..! what? You caught me man,i wan play trick on you.....400pages on point ![]() |
02/01/2013 16:15 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Na so oo! | 02/01/2013 16:16 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Na so oo! lets do this midd,the first post on 400th page.... You or me ![]() |
02/01/2013 16:20 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Na so oo! lets do this midd,the first post on 400th page.... You or me ![]() Na me na. Na me dey 100, my name dey startin of 200, na me start 300. Abeg. Free me 4 dis 400page o |
02/01/2013 16:31 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? |
02/01/2013 16:39 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? fire am.....hin don enta my squad on loan be dat |
02/01/2013 16:41 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? fire am.....hin don enta my squad on loan be dat Packwell djor |
02/01/2013 16:45 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: My playa don arrive o! http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=9511588 Wu go elp me train am ? fire am.....hin don enta my squad on loan be dat Packwell djor ewo....sorry jes wan to elp n u park me well lik dat... ![]() |
02/01/2013 16:48 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: dis broad day stealing Wrong notion pal! This is an authorized stealing, making it legal and justifiable. ![]() ![]() |
02/01/2013 16:48 |
- Div/Gr | ||