| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	Guys u dey miss o....NIGERIAN DERBY.... http://en.strikermanager.com/partido.php?id=11351248&accion=simul&vis=noFlash | 17/01/2013 19:45 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	Una 4gt say underage boi<me> de here bah, abeg mak una tak am easy oh, no spoil me 4 my mother | 17/01/2013 21:49 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		I beat the d div3 manager wit im badt squad, without playing my top9<Rashidi Yekini> http://en.strikermanager.com/partido.php?id=11352086&accion=simul&vis=noFlash Buh na tomorow match i nid pas oh. abeg mak una beg cartoon mak im tak am easy wt me oh!  | 
	17/01/2013 21:52 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2186 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Wokrit Villas-Boas said: Any Nigerian Manager interested?? http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=329982&inicio=0 Midd and Elf abeg make una join na? wow, great tin going dwn dia. buh am not available to join. probably, midd wil b joining  | 
	17/01/2013 22:33 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Wokrit Villas-Boas said: Any Nigerian Manager interested?? http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=329982&inicio=0 Midd and Elf abeg make una join na? Wokrit, am in bro  | 
	17/01/2013 22:46 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Oyewale said: Wokrit Villas-Boas said: Any Nigerian Manager interested?? http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=329982&inicio=0 Midd and Elf abeg make una join na? elf can,but midd,N0, Hope all is well  | 
	17/01/2013 23:21 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		Omor, network poor for here lyk *P *O *O *R  | 
	17/01/2013 23:23 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 2748 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 elfolksy said: I beat the d div3 manager wit im badt squad, without playing my top9<Rashidi Yekini> http://en.strikermanager.com/partido.php?id=11352086&accion=simul&vis=noFlash Buh na tomorow match i nid pas oh. abeg mak una beg cartoon mak im tak am easy wt me oh! Make you send am message ursef, make you beg am wella  | 
	17/01/2013 23:24 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		21587 msgs. 
		Golden Ball 
		
	 | 
	
		 midd said: Oyewale said: Wokrit Villas-Boas said: Any Nigerian Manager interested?? http://en.strikermanager.com/foros/hilo.php?id=329982&inicio=0 Midd and Elf abeg make una join na? elf can,but midd,N0, Hope all is well i mean NO,all izz well  | 
	18/01/2013 00:37 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		2704 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		You guys are vexing o, 32nd pages  | 
	18/01/2013 00:41 | 
| - Div/Gr | ||