Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Midd can u ever be serious for once? | 25/01/2013 08:53 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Hahahahahahahaha! Chika, na waa 4 u oo!. Oye, na my brova ooooo! Me ugly pas shrek hehehehe! Oye, me sef nid 4mation nd tactics ooo! |
25/01/2013 08:56 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Tactics, attacking and defence formation cos i guess ma midfield formation is ok. ok.......so if i want to help...what can i do,let chat by pm,anyway ![]() |
25/01/2013 08:56 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Me nkor ??? | 25/01/2013 08:58 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Hahahahahahahaha! Chika, na waa 4 u oo!. Oye, na my brova ooooo! Me ugly pas shrek hehehehe! Oye, me sef nid 4mation nd tactics ooo! hahahahaha...beautiful liar ![]() 4mation nd tactics for wat,ok for you junior team,or school player...abeg shut up djor....wu no kno sey...na u be d biggest boss 4 hia... Ok,me sef need 4mazion nd thacticss |
25/01/2013 08:59 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Hahahahahahahaha! U b Orga pata pata na![]() |
25/01/2013 09:03 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: chikaotuu said: Tactics, attacking and defence formation cos i guess ma midfield formation is ok. ok.......so if i want to help...what can i do,let chat by pm,anyway ![]() bros me too oooooo |
25/01/2013 09:03 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Oyewale said: chikaotuu said: Tactics, attacking and defence formation cos i guess ma midfield formation is ok. ok.......so if i want to help...what can i do,let chat by pm,anyway ![]() bros me too oooooo Na God intervention u nid oo |
25/01/2013 09:06 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
And me too o...wu go helep us nw..... ![]() |
25/01/2013 09:10 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
You na !! | 25/01/2013 09:13 |
- Div/Gr | ||