Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 2 | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
![]() ![]() ![]() |
25/01/2013 13:15 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: Oyewale said: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u dey laff.....sey den tell u wetin ur GK did last ystday.....he don collect bribe for the team u dey play 2dy u better dnt use him 2dy ![]() hahahahahahaha..........na ur financial manager talk dat rubbish afta sum treat of RUM......e don go gaga...... noooo no be him oooo na president jona tell me that oooo.....ur GK too lyk moni die |
25/01/2013 13:16 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahahaha....na u talk dat 1 o o o....... | 25/01/2013 13:18 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhu don dey take RUM join ethernol ooo! Hehehehe! |
25/01/2013 13:20 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Juhu don dey take RUM join ethernol ooo! Hehehehe! hahahahahaha.........juhu.......don high... |
25/01/2013 13:25 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Hahahahahahahaha ![]() ![]() |
25/01/2013 13:31 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Guyz i need wingers ooo 70averg pls help me out Edited by Juhulius 25-01-2013 13:32 |
25/01/2013 13:32 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Hahahahahahahaha ![]() ![]() midd ![]() ![]() |
25/01/2013 13:32 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: Hahahahahahahaha ![]() ![]() midd ![]() ![]() and u ![]() ![]() |
25/01/2013 13:33 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Oyewale said: Juhulius said: Hahahahahahahaha ![]() ![]() midd ![]() ![]() and u ![]() ![]() you mean,both of us.... |
25/01/2013 13:34 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||