Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: habeeb said: Pls can sumone help me out wif tactics? Teams weak to me are beating me Welcum Habeeb, even though u did nt hail d 9ja managers here but we understand that tactics is pursuing u dats Y. na d most impt tin wey dey person mind person dey tackle first |
08/03/2014 08:35 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Jurgen Nobert Klopp said: habeeb said: Pls can sumone help me out wif tactics? Teams weak to me are beating me GM. the manager at ur service mesg him |
08/03/2014 08:35 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
League50 said: Gud gbagbagba-gbagbagba 4 u niggaz check my team.reformed era.....!!! *season clear out* IM=61 LF=62 LF=65 RF=64 CDF=58 RDF=60 LIM=63 any of ur choise msg me privately. Thanks please sell these players to me ![]() |
08/03/2014 08:36 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
a brighter morning to everybdy hope una sleep well who dreamt abt me? |
08/03/2014 08:37 |
- Div/Gr | ||
Username
1212 msgs.
International
|
Juhulius said: a brighter morning to everybdy hope una sleep well who dreamt abt me? Me, I see u when u dey pursue 1 yellow babe lyk dat. Omo ur speed no be here oh |
08/03/2014 08:39 |
- Div/Gr | ||
Username
1212 msgs.
International
|
If Person wan hire Hall of Famer as staff, hw much average him go dey? | 08/03/2014 08:41 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: Juhulius said: a brighter morning to everybdy hope una sleep well who dreamt abt me? Me, I see u when u dey pursue 1 yellow babe lyk dat. Omo ur speed no be here oh rex can imagine say later i con dey hear say d babe na ur babe |
08/03/2014 08:42 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
rexmilan said: If Person wan hire Hall of Famer as staff, hw much average him go dey? no ideal |
08/03/2014 08:43 |
- Div/Gr | ||
Username
1212 msgs.
International
|
Juhulius said: rexmilan said: Juhulius said: a brighter morning to everybdy hope una sleep well who dreamt abt me? Me, I see u when u dey pursue 1 yellow babe lyk dat. Omo ur speed no be here oh rex can imagine say later i con dey hear say d babe na ur babe Ehn, dat 1 na GBEGE nah |
08/03/2014 08:45 |
- Div/Gr | ||
Username
2015 msgs.
Best scorer
|
habeeb said: Pls can sumone help me out wif tactics? Teams weak to me are beating me . . under 1 condition, you active in this forum. ![]() . . welcome bro |
08/03/2014 08:45 |
A-TEAM★★ - Div2/Gr4 | ||