Go to page 1 ... 212, 213, 214, 215, 216, 217, 218 ... 476
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 Date
Username
2484 msgs.
Best scorer
Jurgen Nobert Klopp said:
Juhulius said:
Jurgen Nobert Klopp said:
Juhulius said:
Jurgen Nobert Klopp said:
96p.

una just dey tlk dey tlk.......just dey wyn me PM hw much una go pay

4 me oh... For money..

Open FC and Prog you would get 70M+

aaaaaaah!!!......70M ke i dey think of 300MILL......lol

hahahhaha... 150 maybe.

uuhmmm!!!...150?.....baba i no mind....i need moni die....sey na all this my crumbzzz i go carry go div 2
19/03/2014 08:48
  - Div/Gr
Username
5349 msgs.
Golden Ball

hahahahahahahahahah
19/03/2014 11:08
  - Div/Gr
Username
3439 msgs.
Best scorer
Money dey, buh I neva see any confirm trainer. 19/03/2014 12:41
  PSG - Div3/Gr2
Username
4708 msgs.
Best scorer
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

ah dey here, mate.. I sabi train am gbaje..
19/03/2014 13:07
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

badoooo...too much moni......abegiii PM me mke we tlk now
19/03/2014 13:24
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

badoooo...too much moni......abegiii PM me mke we tlk now

lolz,u want thief am abi
19/03/2014 13:26
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
3439 msgs.
Best scorer
mr waz said:
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

ah dey here, mate.. I sabi train am gbaje..

- First-team training;

- 99% coach, and ...

- Nothing in return?

I don't think so.
19/03/2014 14:01
  PSG - Div3/Gr2
Username
3439 msgs.
Best scorer
Juhulius said:
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

badoooo...too much moni......abegiii PM me mke we tlk now

I never see trainer nah.
19/03/2014 14:03
  PSG - Div3/Gr2
Username
5349 msgs.
Golden Ball
Ali Agharabi said:
Juhulius said:
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

badoooo...too much moni......abegiii PM me mke we tlk now

I never see trainer nah.

lol cheer up.. Them full this Div.
19/03/2014 15:16
  - Div/Gr
Username
4708 msgs.
Best scorer
Ali Agharabi said:
mr waz said:
Ali Agharabi said:
Money dey, buh I neva see any confirm trainer.

ah dey here, mate.. I sabi train am gbaje..

- First-team training;

- 99% coach, and ...

- Nothing in return?

I don't think so.

Derek, you be ma guy.. Ah no fit fall your hand.. Trust me on this..
Jurgen has a player with me, done deal, junior forward.. Lets see mate.. I might not collect something in return..
I didnt use my 3 loan space dis season, i guess it will do next season..
19/03/2014 15:56
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 212, 213, 214, 215, 216, 217, 218 ... 476
215