Go to page 1 ... 183, 184, 185, 186, 187, 188, 189 ... 511
  Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial Date
Username
3490 msgs.
Best scorer
Don't mind me jawe Naa does HARMAPHRODITE cuz ham jawe 24/04/2014 13:27
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
Hahahahahahaha.hahahahahahahahaha.ol boi,my stomach don dy turn.chai!@rccg u must be a comedian.i can't stop laughing.even vicflo don turn 2 a girl.hmmm.i will do what my elders did yesterday o btw the two sex

Lol,wetin dem do? do am abeg
24/04/2014 13:42
  - Div/Gr
269 msgs.
First-team player
RCCG u are such a fool. Maybe u should recall when u asked whether i be yoruba guy... Anuofia... 24/04/2014 15:10
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Neymarjrs said:
RCCG u are such a fool. Maybe u should recall when u asked whether i be yoruba guy... Anuofia...

Lol... I can't just stop lafin, am even short Of words
24/04/2014 15:23
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
You should be careful o 24/04/2014 15:27
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Anuofia.. We will surely share t 2getda cuz I don't no wat it means.... So me go take ANU while I will gv u D remaining OFIA back TO B ur new month(in advance) gift from ur lovely sM boyfriend..Lol... Cheers dear... Kisses... Haaaaaaaa ur lips no sweet like girl"S own joor am not convinced yet... U re a boy joor...lol...Lwkmd 24/04/2014 15:29
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Emeliefc said:
You should be careful o

hmmmmmm c u bro... Just leave us joor... Naa our own style of playing love play b dat...lol
24/04/2014 15:30
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Anuofia.. We will surely share t 2getda cuz I don't no wat it means.... So me go take ANU while I will gv u D remaining OFIA back TO B ur new month(in advance) gift from ur lovely sM boyfriend..Lol... Cheers dear... Kisses... Haaaaaaaa ur lips no sweet like girl"S own joor am not convinced yet... U re a boy joor...lol...Lwkmd

RCCG,HMM BEWARE O! U NEVA C WHERE MEN DEY DO BUSINES USING DIS KIND STURF ABI. NA ANODA WAY OF MAKN MONEY,U GO SEND CARD TIRE
24/04/2014 15:32
  - Div/Gr
269 msgs.
First-team player
Fools 24/04/2014 15:47
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Vicflo said:
RCCG said:
Anuofia.. We will surely share t 2getda cuz I don't no wat it means.... So me go take ANU while I will gv u D remaining OFIA back TO B ur new month(in advance) gift from ur lovely sM boyfriend..Lol... Cheers dear... Kisses... Haaaaaaaa ur lips no sweet like girl"S own joor am not convinced yet... U re a boy joor...lol...Lwkmd

RCCG,HMM BEWARE O! U NEVA C WHERE MEN DEY DO BUSINES USING DIS KIND STURF ABI. NA ANODA WAY OF MAKN MONEY,U GO SEND CARD TIRE

Lol... C u vicflo.. Don't mind dem ooo neymal... Babe com over don't oo ibi ni owo wa, me like u like VERSACE, her boody b like MINAJY, anybody wey talk say maa no DATE u I go fight dem as if I dey fight KARATE eeeee her body Naa BUGATTI eeeee I go buy u VERRARI eeeee we no get any choice dan to MARRY eeeee I go give U D car key eeeee U WILL B CALLING ME HONEY..LOL... ME LOVE U JOOR.. I don turn composer because of dis HARMAPHRODITE ooooo..Lol... So I gat talent like dis

Edited by RCCG 24-04-2014 15:51
24/04/2014 15:49
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 183, 184, 185, 186, 187, 188, 189 ... 511
186