Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial | Date | |
---|---|---|
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: He even set OT teach me aw 2 set 1 nw you dnt know? |
17/05/2014 13:50 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Am no more selling | 17/05/2014 13:50 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: Vicflo,you are too much o.even without Danilo Me self dey fear u ooo |
17/05/2014 13:50 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Emeliefc said: Vicflo,you are too much o.even without Danilo Me self dey fear u ooo hahaha.lwkmd.rccg don sabi mind game o |
17/05/2014 13:52 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: He even set OT Dat ur break tru formation bad ooo http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15543960&accion=simul&vis=noFlash Abi nw,d guy wil always wonder y i always beat him lyk dat |
17/05/2014 13:52 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: He even set OT teach me aw 2 set 1 nw Lolzz..d tn wey u already knw |
17/05/2014 13:53 |
- Div/Gr | ||
Username
1464 msgs.
International
|
Dont mind rccg Emeliefc said: RCCG said: Emeliefc said: Vicflo,you are too much o.even without Danilo Me self dey fear u ooo hahaha.lwkmd.rccg don sabi mind game o |
17/05/2014 13:54 |
®🔥D€M√{G©D$} - Div2/Gr3 | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: RCCG said: Emeliefc said: Vicflo,you are too much o.even without Danilo Me self dey fear u ooo hahaha.lwkmd.rccg don sabi mind game o Lol... C u... Am just sayin d fact ni o |
17/05/2014 13:55 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: Vicflo,you are too much o.even without Danilo Abi nw,i don dey pray make aivers get injury make albato change d game |
17/05/2014 13:55 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Emeliefc said: The thread dön reach 300pages.what an achievement!!! HFM... In in name we believe Yeah boss |
17/05/2014 13:56 |
- Div/Gr | ||