Go to page 1 ... 239, 240, 241, 242, 243, 244, 245 ... 468
  Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum Date
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Emeliefc said:
RCCG said:
Emeliefc said:
Vicflo said:
Abeg o

send 100N credit to me.

Lol... Corruption..lol.. e better make u dey FUCK girls anyway any aw like me dan Wetin u wan dey du NW..LOL

God forbid'''''

Lol.. So Naa corruption God no go forbid abi..lol... U fink say God dey eat unsavory fins...lol

Lol..lwkmd
10/06/2014 13:18
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Vicflo said:
Lol.....so na u draw all d player wey dey my squad

Lol... Yes ooo... na d horn dey I put 4 danilo's head Naa hin dey make defenders dey fear him nw..

Lolz,he be devil?
10/06/2014 13:20
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
Opeyemi is in what div?
RCCG said:
Lol... But div 5 might no b dat easy 4 t oooo.... T might b d greatest flop eva ooo..lol... Pastor s talkin from experience ooo


Lol
10/06/2014 13:20
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Predict this game ..................... 10/06/2014 13:21
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
I sold my flop yesterday.

Who?
10/06/2014 13:21
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Vicflo said:
Emeliefc said:
Opeyemi is in what div?
RCCG said:
Lol... But div 5 might no b dat easy 4 t oooo.... T might b d greatest flop eva ooo..lol... Pastor s talkin from experience ooo


Lol

i have to ask nau
10/06/2014 13:22
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:
Abeg o

send 100N credit to me.

4 where?? sheyna me dey make 9ja money..lol

I wonda oo.lol

Abi emelie tnk say na central bank i be..lol
10/06/2014 13:23
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
Really? You must have saved 70min
Vicflo said:
RCCG said:
Emeliefc said:
Danilo dey save you o

Nice one boss but finz might nt b like dat next season oooo.... Cuz danilo will b moving BK to s fake Sory original team ooo http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15807736&accion=goles

I will buy 75avg striker,i'v been saving money 4 dat


Lol..na 2m i get
10/06/2014 13:23
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:
Emeliefc said:
Danilo dey save you o

Nice one boss but finz might nt b like dat next season oooo.... Cuz danilo will b moving BK to s fake Sory original team ooo http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15807736&accion=goles

I will buy 75avg striker,i'v been saving money 4 dat

Lol.. Waow.. So u re saving up 75m?

Na beginin of next season i go buy am,d tym when players go dey cheap,remember i did vigil when buyin al those players
10/06/2014 13:26
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Emeliefc said:
Ok nau.you don provoke me o.i will post most ugly pic of you.
RCCG said:
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:
Abeg o

send 100N credit to me.

4 where?? sheyna me dey make 9ja money..lol

I wonda oo.lol


Haaa,owk i go send u credit,oya load dis mtn:2424 5454 6464..na #200. Load it b4 RCCG ryt it down nd load it o,so u don't say it has be used
10/06/2014 13:28
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 239, 240, 241, 242, 243, 244, 245 ... 468
242