Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum | Date | |
---|---|---|
Username
1478 msgs.
International
|
3 0 sha RCCG said: Lol... U ain't predicting rt bro... Kilode |
10/06/2014 14:19 |
®🔥D€M√{G©D$} - Div3/Gr3 | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: I hear Vicflo said: Emeliefc said: Anugo m Vicflo said: Emeliefc said: Leave him nau Vicflo said: Lol.....so na u draw all d player wey dey my squad Don't mind him Wetin be meaning of dat? Aryt |
10/06/2014 14:19 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Wait for me o Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Hunnnn I will neva get tired of reading all d post u v all posted... Lol... Winks Just lyk me..if i get 100page ahead to read,i wil make sure i read them all Lol... Am sure we will even look alike gan...lol.. Am a fair dark and rangy man and U..lol Lolz...lwkmd..same with me.. i will post all your pictures here o Lolz,no go post all those bad pics again o Lol... SHEY u dey fear ham?..lol.. Sheyb we go laf tire Naa ni...lol.. Post ham jawe Remember we luk alike Lol... Lwkmd but remember we no get d same name...lol..Lwkmd If he post my pic,people might tnk u are d 1 Waow really... Dats wat I want oooo I want to b purpolar like Vicflo too oooo When i no be news casta |
10/06/2014 14:20 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: Invisible Vicflo said: Emeliefc said: Predict this game ..................... Where is d game Invisible match? |
10/06/2014 14:20 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: Devil saves? Na Jesus saves o RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Lol.....so na u draw all d player wey dey my squad Lol... Yes ooo... na d horn dey I put 4 danilo's head Naa hin dey make defenders dey fear him nw.. Lolz,he be devil? If hin no b devil y hin dey always save u NW... Abi nw |
10/06/2014 14:21 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Jesus Christ saves! Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Lol.....so na u draw all d player wey dey my squad Lol... Yes ooo... na d horn dey I put 4 danilo's head Naa hin dey make defenders dey fear him nw.. Lolz,he be devil? If hin no b devil y hin dey always save u NW... Lolz,shey na devil dey always save? |
10/06/2014 14:21 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Really? You must have saved 70min Vicflo said: RCCG said: Emeliefc said: Danilo dey save you o Vicflo said: Emeliefc said: Akpako''' http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15807736&accion=simul&vis=noflash.. Lolz Nice one boss but finz might nt b like dat next season oooo.... Cuz danilo will b moving BK to s fake Sory original team ooo http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15807736&accion=goles I will buy 75avg striker,i'v been saving money 4 dat Lol..na 2m i get And u sure say Naa 75avg u wana buy... Maybe Naa 57avg u wana talk hahahahaha.yeah 57avg 57 avg ke |
10/06/2014 14:22 |
- Div/Gr | ||
Username
1478 msgs.
International
|
My match http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15821148&accion=simul&vis=noFlash |
10/06/2014 14:22 |
®🔥D€M√{G©D$} - Div3/Gr3 | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Vicflo said: All d girl wey dey our church don enter gau hmmm |
10/06/2014 14:22 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: Wait for me o Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Hunnnn I will neva get tired of reading all d post u v all posted... Lol... Winks Just lyk me..if i get 100page ahead to read,i wil make sure i read them all Lol... Am sure we will even look alike gan...lol.. Am a fair dark and rangy man and U..lol Lolz...lwkmd..same with me.. i will post all your pictures here o Lolz,no go post all those bad pics again o Lol... SHEY u dey fear ham?..lol.. Sheyb we go laf tire Naa ni...lol.. Post ham jawe Remember we luk alike Lol... Lwkmd but remember we no get d same name...lol..Lwkmd If he post my pic,people might tnk u are d 1 Wait ke? |
10/06/2014 14:24 |
- Div/Gr | ||