Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum | Date | |
---|---|---|
1149 msgs.
International
|
Amn not fully fit for those of his calibar now but soon i will be there. Vicflo said: ABBEYCITY said: I want you to see the match so dont mind me but 4 ur info i play with Div3 not Div6 am not like that of ur boss Emelie that. Vicflo said: ABBEYCITY said: YEEEEEEEEEEEE Iku de vicflo am gonna revenge on uhttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15717504&accion=simul&vis=noFlash Yepa!! dis 1 bad o Go send frndly to emelie,na scapegoat he go use u do Edited by ABBEYCITY 10-06-2014 23:57 |
10/06/2014 23:56 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: Mightydre said: Vicflo said: Y u no dey sing den,u gud 4 rap nw Me no b small boi... Me no dey watch CARTOON I do beat any fuckin manager dat comes my way mo ma'n fi won to ile bi CATOON mi ti d orisa mo won lowo nobody can face ME eee den dey fear MI awon temi hail MI ni igboro won hail MI ni igbati wo wan ni div 6 won ooo fe ri MI won wa di manager ti won pray lati ri MI... Warning to all div 4 managers in d BUILDING me I no d bif but I dey MOUTHING cuz my squad rugged die so we dey GALANTING den dey always hala at me say den dey BALANCING so we b like Baba ijebu so we dey KALA-SIN so dat makes uz so purpolar so we b GALAXY eee wat av u SEEN。。。。。 Lol... Rccg don BLOW I b like mtn omo I don GO emeny dey pray make I BLOW but lailai Baba GOd dey dere 4 me hin no dey eva shake....hala at mi joor Lol... Waow wat a talented dude Edited by Mightydre 10-06-2014 23:21 Na RCCG,not me o.. Hmmmm... Thanks ooo @ bot of u |
11/06/2014 00:04 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: Mightydre said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Ur predictions http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15776272 U always win all ur match not always I neva c him loosn Lol..i love u bro... U deserves more respect from me U deserve to be an @ Lol... Emi ole yi... Lol... Chai I go steal all d good lookin players on sM ni So dat u go help us dey steal players nani,HFM members go get d finest squad Lol... In oda words.. we go get d finest fine...lol Lol..finest fine sumhw bad nw But Naa fine fine NW... SHEY Naa ugly fine u con dey pray 4? |
11/06/2014 00:05 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
ABBEYCITY said: I want you to see the match so dont mind me but 4 ur info i play with Div3 not Div6 am not like that of ur boss Emelie that. Vicflo said: ABBEYCITY said: YEEEEEEEEEEEE Iku de vicflo am gonna revenge on uhttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15717504&accion=simul&vis=noFlash Yepa!! dis 1 bad o Lol...lwkmd.. |
11/06/2014 00:06 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: Mightydre said: Vicflo said: RCCG said: Emeliefc said: I see tactic/formation talking here.3-1(baba three crown,you wil lose Three Crown said: Guyz predict ur scores... Reward dey for right prediction http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15718300 Bro watch our 4 d collaboration of Rccg and 3 crown n dis upcoming private league We no dey go anywhere Hmmmm.. Rccg and his frend please always check ur bak cuz I will always b at ur BK digging ur legs Dia weak point..lol Lol... Lwkmd u too small like Emelie |
11/06/2014 00:07 |
- Div/Gr | ||
1149 msgs.
International
|
So Emelie is a new joker in the forum,HHHHMNMM,You will soon be expose like him.@ u,RCCG | 11/06/2014 00:14 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Well then,i have read all.i know if a give a reason why this happend none would believe me(you'll only say is an excuse). But then,i know those that can't cross my line of defense.i like the cast,i will improve next time.thanks. | 11/06/2014 00:20 |
- Div/Gr | ||
Username
1676 msgs.
International
|
Am back again but i no go let them giv me first atack again then say devil no dey wear ordinary black again.......u boy is back @BIMBIM007 {IF U WISH TO SEE ME HEAR LET ME HEAR U SAY YEEEEEEEEYEEEEEEEEEE} | 11/06/2014 00:21 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
ABBEYCITY said: Amn not fully fit for those of his calibar now but soon i will be there. Vicflo said: ABBEYCITY said: I want you to see the match so dont mind me but 4 ur info i play with Div3 not Div6 am not like that of ur boss Emelie that. Vicflo said: ABBEYCITY said: YEEEEEEEEEEEE Iku de vicflo am gonna revenge on uhttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15717504&accion=simul&vis=noFlash Yepa!! dis 1 bad o Go send frndly to emelie,na scapegoat he go use u do Edited by ABBEYCITY 10-06-2014 23:57 U knd u are not to the level,nd u are trying to say u are not lyk emelie dat was defeated by div 6 manager,games change sumtyms bro |
11/06/2014 00:21 |
- Div/Gr | ||
Username
1676 msgs.
International
|
Just improve ur patern of playing | 11/06/2014 00:23 |
- Div/Gr | ||