Forum » Foro Dv5/Gr200 » UNITED MANAGERS | Date | |
---|---|---|
Username
141 msgs.
Substitute
|
Tank God 4 my team,wu 1 die? | 24/10/2014 19:35 |
- Div/Gr | ||
Username
1294 msgs.
International
|
reach div4 may easy, but stay in div4 no b small tins o | 24/10/2014 19:39 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
So u get mouth to talk.... With this thing![]() |
24/10/2014 19:46 |
- Div/Gr | ||
Username
1294 msgs.
International
|
y not? | 24/10/2014 19:50 |
- Div/Gr | ||
Username
3765 msgs.
Best scorer
|
Lolz ![]() |
24/10/2014 20:02 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
No ones fighting | 24/10/2014 20:04 |
- Div/Gr | ||
Username
3765 msgs.
Best scorer
|
Dele don't mind them, dem think say the Div dey easy like Div:6/5 ![]() |
24/10/2014 20:05 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
Me go go div 4.... I go come relegate....... Never!..... Shaby i go play with una wey dey div4.... Lets see | 24/10/2014 20:08 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
Not to talk of relegatin in div5 | 24/10/2014 20:08 |
- Div/Gr | ||
Username
1294 msgs.
International
|
avengers said: Me go go div 4.... I go come relegate....... Never!..... Shaby i go play with una wey dey div4.... Lets see i wil neva play wit u, i can only teach u a lesson. |
24/10/2014 20:12 |
- Div/Gr | ||