Forum » Foro Dv5/Gr200 » {U.M}>>UNITING MANAGERS GROUP GENERAL FORUM WE ARE THE EGGS THAT BREAK STO... | Date | |
---|---|---|
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
Hi all | 10/04/2015 21:30 |
- Div/Gr | ||
Username
3121 msgs.
Best scorer
|
avengers said: Hi all hey avenger |
10/04/2015 21:34 |
- Div/Gr | ||
Username
840 msgs.
MVP of the game
|
Flab vs farjoe tomoro, farjoe will win cus all flab stamina iz low expecialy iz defence and if flab beat him which means farjoe iz nt yet gud | 10/04/2015 21:55 |
- Div/Gr | ||
Username
3121 msgs.
Best scorer
|
fizzco said: Flab vs farjoe tomoro, farjoe will win cus all flab stamina iz low expecialy iz defence and if flab beat him which means farjoe iz nt yet gud oga match analyst.. I dey feel ur analysis |
10/04/2015 21:58 |
- Div/Gr | ||
Username
840 msgs.
MVP of the game
|
Abi na @ olustory, hw our frndly match go b | 10/04/2015 22:01 |
- Div/Gr | ||
Username
3121 msgs.
Best scorer
|
fizzco said: Abi na @ olustory, hw our frndly match go b olustory pray make he no comot 4 sc so una no go play d match. Olustory knw say u go fit beat am but him no dey count on am sha. |
10/04/2015 22:08 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
olustory said: avengers said: Hi all hey avenger Bro! Wetin dey na? |
10/04/2015 22:10 |
- Div/Gr | ||
Username
3121 msgs.
Best scorer
|
avengers said: olustory said: avengers said: Hi all hey avenger Bro! Wetin dey na? olustory talk say bro na grace of jesus dey o..olustory say Avenger how u na? |
10/04/2015 22:14 |
- Div/Gr | ||
Username
4424 msgs.
Best scorer
|
olustory said: avengers said: olustory said: avengers said: Hi all hey avenger Bro! Wetin dey na? olustory talk say bro na grace of jesus dey o..olustory say Avenger how u na? Me cool oo. . . . How youe side na?. . . . |
10/04/2015 22:16 |
- Div/Gr | ||
Username
5651 msgs.
Golden Ball
|
flab go beat farjoe even me sef....me sef i no b ERAN RIRO...... | 10/04/2015 22:57 |
- Div/Gr | ||