Forum » Foro Dv6/Gr463 » GREAT MANAGERS {$G.M} | Date | |
---|---|---|
Username
1695 msgs.
International
|
H.duckworth said: E fit be u too lets change topic abeg kachi XXX {chuckles} |
09/10/2015 23:52 |
- Div/Gr | ||
Username
60 msgs.
Rookie
|
deboa said: Adesoji said: Check my team profile or my junior team i want to sell RW 89prog and prog shoe move to the market page, we dont announce market stuff here. were |
09/10/2015 23:54 |
- Div/Gr | ||
Username
1799 msgs.
International
|
Adesoji said: spammin? define spamming, mr. Adesoji |
09/10/2015 23:55 |
- Div/Gr | ||
Username
2309 msgs.
Best scorer
|
Omo i dey eat hot semo right now u fi join me | 09/10/2015 23:55 |
- Div/Gr | ||
Username
2309 msgs.
Best scorer
|
Wetin be spamming lecturer abeg teach your students o | 09/10/2015 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
1695 msgs.
International
|
H.duckworth said: Omo i dey eat hot semo right now u fi join me Mitcheew...guy you sabi lie... Eating by 11:00pm e be like say you be BABA OLODE {watch man} |
09/10/2015 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
1799 msgs.
International
|
Adesoji said: deboa said: Adesoji said: Check my team profile or my junior team i want to sell RW 89prog and prog shoe move to the market page, we dont announce market stuff here. were are you joining the group or just visiting? |
09/10/2015 23:57 |
- Div/Gr | ||
Username
2309 msgs.
Best scorer
|
Lol o ti cha mi o all this one wey i dey see and read ko n; jokes made by you kachi na hot semo lol u dey make me laugh Edited by H.duckworth 10-10-2015 00:04 |
10/10/2015 00:02 |
- Div/Gr | ||
Username
1695 msgs.
International
|
STATUS UPDATE Kachi Dox is feeling sleepy |
10/10/2015 00:07 |
- Div/Gr | ||
Username
2309 msgs.
Best scorer
|
Omo good night may GOD keep us alive till tommorow good night gmers i don de yawn too much make i go sleep bye. | 10/10/2015 00:10 |
- Div/Gr | ||