| Forum » Foro Liga League of extra ordinary men(L.E.M)seaso » (L.E.M)CHATrOoM | Date | |
|---|---|---|
| 
		 Username 
		1898 msgs. 
		International 
		
	 | 
	
		 CARLOS PACK said: fharbest1 said: CARLOS PACK said: If you need player DM me. Na all player you get and wan sell abeg go sleep jhoor, if you want DM me na free hostile with lower price. Okay bye 👋  | 
	25/05/2019 11:20 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		114 msgs. 
		Substitute 
		
	 | 
	Just reading comment....... | 25/05/2019 11:22 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		4325 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 shegzy fc said: Just reading comment....... read wella oooo  | 
	25/05/2019 11:23 | 
| PARK MOUNT - Div1/Gr1 | ||
| 
		 Username 
		1898 msgs. 
		International 
		
	 | 
	
		http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=28579636 I'm selling him next season. Anyone who's ready to pay 150m with negotiation should DM  | 
	25/05/2019 11:23 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		1898 msgs. 
		International 
		
	 | 
	
		 CARLOS PACK said: shegzy fc said: Just reading comment....... read wella oooo Lol 😂 pesin plenty for this life wetin be I dey read comments  | 
	25/05/2019 11:24 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		4325 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 Mr Favourite said: CARLOS PACK said: shegzy fc said: Just reading comment....... read wella oooo Lol 😂 pesin plenty for this life wetin be I dey read comments lolss  | 
	25/05/2019 11:25 | 
| PARK MOUNT - Div1/Gr1 | ||
| 
		 Username 
		114 msgs. 
		Substitute 
		
	 | 
	japa... | 25/05/2019 11:25 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		4325 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 shegzy fc said: japa... bros abeg go sleep.  | 
	25/05/2019 11:26 | 
| PARK MOUNT - Div1/Gr1 | ||
| 
		 Username 
		114 msgs. 
		Substitute 
		
	 | 
	
		 CARLOS PACK said: shegzy fc said: japa... bros abeg go sleep. Sleep ke! na hustle sure pass, or na EARTH 2 u dey, u no see say na morning we dey  | 
	25/05/2019 11:27 | 
| - Div/Gr | ||
| 
		 Username 
		4325 msgs. 
		Best scorer 
		
	 | 
	
		 shegzy fc said: CARLOS PACK said: shegzy fc said: japa... bros abeg go sleep. Sleep ke! na hustle sure pass, or na EARTH 2 u dey, u no see say na morning we dey eyes they pain you ni  | 
	25/05/2019 11:28 | 
| PARK MOUNT - Div1/Gr1 | ||