Go to page 1 ... 240, 241, 242, 243, 244, 245, 246 ... 476
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only 4 Date
Username
4708 msgs.
Best scorer
rexmilan said:
Omo abeg make ina pity d guy small cos if him c all these comments wey dey cum frm we wey be him broda, him no gree post anytin again thru out him lifetime 4 SM.

chai Na true.. okay.. me hang boot
30/03/2014 19:33
  - Div/Gr
Username
3439 msgs.
Best scorer
mr waz said:
shaches of lacasera.. now jurgen, I've forgiven the boad... hehehe

Trying to figure out if he meant "Sachets of LaCasera".

*starts experiment*
30/03/2014 19:36
  PSG - Div3/Gr2
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Hell no! 30/03/2014 19:38
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
3439 msgs.
Best scorer
rexmilan said:
Omo abeg make ina pity d guy small cos if him c all these comments wey dey cum frm we wey be him broda, him no gree post anytin again thru out him lifetime 4 SM.

Lord rex., na you biko! Shey make we edit all our posts?
30/03/2014 19:39
  PSG - Div3/Gr2
Username
2484 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Hell no!

u b bad guy
30/03/2014 19:58
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Good boy 30/03/2014 20:13
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
2484 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Good boy

i hear u
30/03/2014 20:16
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Hw div 2 man,u dey feel the heat? 30/03/2014 20:36
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
1212 msgs.
International
Ali Agharabi said:
rexmilan said:
Omo abeg make ina pity d guy small cos if him c all these comments wey dey cum frm we wey be him broda, him no gree post anytin again thru out him lifetime 4 SM.

Lord rex., na you biko! Shey make we edit all our posts?


Nt rili, make we just hang boot as mr waz take put am.
30/03/2014 21:17
  - Div/Gr
Username
2015 msgs.
Best scorer
Jurgen Nobert Klopp said:
Dboss ,Ali and Mr Waz... You 2 have been tasked to teach that Guy...

Juhu,oye,rex,baddest boss to assess his first term result...

....
Nel Nino as principal


hmmm principal....e go make sense sha i.e. if money is involved
30/03/2014 22:02
  A-TEAM★★ - Div2/Gr4
     
Go to page 1 ... 240, 241, 242, 243, 244, 245, 246 ... 476
243