Go to page 1 ... 250, 251, 252, 253, 254, 255, 256 ... 468
  Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum Date
Username
1478 msgs.
International
Hmmmm
RCCG said:
Ebenza said:
Ask rccg, until i beat u, i wont rest ooo. Lolz
Emeliefc said:
I never quit managers
Ebenza said:
D guy is veri stuborn ni jahre. Dats d third time of beating him



I trust u man ....lol

10/06/2014 14:48
  ®🔥D€M√{G©D$} - Div3/Gr3
Username
3490 msgs.
Best scorer
Vicflo said:
RCCG said:
Emeliefc said:
Vicflo said:

U always win all ur match

not always

Lol... Check my streaks...lol

Lol,i said it

Me no b small boi... Me no dey watch CARTOON I do beat any fuckin manager dat comes my way mo ma'n fi won to ile bi CATOON mi ti d orisa mo won lowo nobody can face ME eee den dey fear MI awon temi hail MI ni igboro won hail MI ni igbati wo wan ni div 6 won ooo fe ri MI won wa di manager ti won pray lati ri MI... Warning to all div 4 managers in d BUILDING me I no d bif but I dey MOUTHING cuz my squad rugged die so we dey GALANTING den dey always hala at me say den dey BALANCING so we b like Baba ijebu so we dey KALA-SIN so dat makes uz so purpolar so we b GALAXY eee wat av u SEEN。。。。。 Lol... Rccg don BLOW I b like mtn omo I don GO emeny dey pray make I BLOW but lailai Baba GOd dey dere 4 me hin no dey eva shake....hala at mi joor

Edited by RCCG 10-06-2014 15:18
10/06/2014 15:07
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Emeliefc said:
I have.several times but he only link the one he always win.
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:

U always win all ur match

not always

I neva c him loosn


Lol... Fish t out...lol
10/06/2014 15:09
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Emeliefc said:
Very soon you wil be in div4.
RCCG said:
Emeliefc said:
Vicflo said:

U always win all ur match

not always

Lol... Check my streaks...lol


Lol... Dey can't wait to receive me
10/06/2014 15:11
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Vicflo said:
Emeliefc said:
I have.several times but he only link the one he always win.
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:

U always win all ur match

not always

I neva c him loosn


Iso inu e ku,a mu mo ra ni

Lol
10/06/2014 15:12
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:

U always win all ur match

not always

I neva c him loosn

Lol..i love u bro... U deserves more respect from me

U deserve to be an @

Lol... Emi ole yi... Lol... Chai I go steal all d good lookin players on sM ni
10/06/2014 15:14
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:
RCCG said:
Emeliefc said:
Vicflo said:
All d girl wey dey our church don enter gau

hmmm

Lol..lwkmd.. Believe me joor

Lolz,i no fit

he might have change unlike you that refuse to do

Shey me?

yeah....
10/06/2014 15:39
  - Div/Gr
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
Emeliefc said:
Vicflo said:

U always win all ur match

not always

I neva c him loosn

Lol..i love u bro... U deserves more respect from me

U deserve to be an @

i pity your team
10/06/2014 15:41
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
I won ooooo 10/06/2014 16:04
  - Div/Gr
1149 msgs.
International
Am telling u and i will continue telling u,just packwell and pray that refree favour u on that day
Vicflo said:
RCCG said:
ABBEYCITY said:
Sure tinz even in d first leg i dont use my full squad and i win him
Emeliefc said:
Hmmm.proud of your team?
ABBEYCITY said:
Dat is what i want u to do on that day



Hmmm u shldnt judge n dat way bro... Package might av changed

Don't mind him

10/06/2014 16:15
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 250, 251, 252, 253, 254, 255, 256 ... 468
253