Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum | Date | |
---|---|---|
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Lwkmd RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Ur predictions http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15776272 U always win all ur match not always I neva c him loosn Lol..i love u bro... U deserves more respect from me |
10/06/2014 16:24 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Ur predictions http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15776272 U always win all ur match not always I neva c him loosn Lol..i love u bro... U deserves more respect from me 1 luv keep us together yeah bro |
10/06/2014 16:27 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Me no b small boi... Me no dey watch CARTOON I do beat any fuckin manager dat comes my way mo ma'n fi won to ile bi CATOON mi ti d orisa mo won lowo nobody can face ME eee den dey fear MI awon temi hail MI ni igboro won hail MI ni igbati wo wan ni div 6 won ooo fe ri MI won wa di manager ti won pray lati ri MI... Warning to all div 4 managers in d BUILDING me I no d bif but I dey MOUTHING cuz my squad rugged die so we dey GALANTING den dey always hala at me say den dey BALANCING so we b like Baba ijebu so we dey KALA-SIN so dat makes uz so purpolar so we b GALAXY eee wat av u SEEN。。。。。 Lol... Rccg don BLOW I b like mtn omo I don GO emeny dey pray make I BLOW but lailai Baba GOd dey dere 4 me hin no dey eva shake....hala at mi joor Edited by RCCG 10-06-2014 15:18 mouthing ////\\\\ |
10/06/2014 16:29 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
We're waiting RCCG said: Emeliefc said: Very soon you wil be in div4. RCCG said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Ur predictions http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15776272 U always win all ur match not always Lol... Check my streaks...lol Lol... Dey can't wait to receive me |
10/06/2014 16:30 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
We're waiting RCCG said: Emeliefc said: Very soon you wil be in div4. RCCG said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Ur predictions http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15776272 U always win all ur match not always Lol... Check my streaks...lol Lol... Dey can't wait to receive me |
10/06/2014 16:30 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: I won ooooo good game. |
10/06/2014 16:31 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: I won ooooo 2-2.i they fear that guy o. |
10/06/2014 16:32 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Easy bro ABBEYCITY said: Am telling u and i will continue telling u,just packwell and pray that refree favour u on that day Vicflo said: RCCG said: ABBEYCITY said: Sure tinz even in d first leg i dont use my full squad and i win him Emeliefc said: Hmmm.proud of your team? ABBEYCITY said: Dat is what i want u to do on that day Hmmm u shldnt judge n dat way bro... Package might av changed Don't mind him |
10/06/2014 16:33 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: Lwkmd RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Vicflo said: RCCG said: Ur predictions http://en.strikermanager.com/partido.php?id=15776272 U always win all ur match not always I neva c him loosn Lol..i love u bro... U deserves more respect from me Lol... Abi nw I must just try to pay him BK Wt sweet words NW..LOL |
10/06/2014 17:45 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: RCCG said: Me no b small boi... Me no dey watch CARTOON I do beat any fuckin manager dat comes my way mo ma'n fi won to ile bi CATOON mi ti d orisa mo won lowo nobody can face ME eee den dey fear MI awon temi hail MI ni igboro won hail MI ni igbati wo wan ni div 6 won ooo fe ri MI won wa di manager ti won pray lati ri MI... Warning to all div 4 managers in d BUILDING me I no d bif but I dey MOUTHING cuz my squad rugged die so we dey GALANTING den dey always hala at me say den dey BALANCING so we b like Baba ijebu so we dey KALA-SIN so dat makes uz so purpolar so we b GALAXY eee wat av u SEEN。。。。。 Lol... Rccg don BLOW I b like mtn omo I don GO emeny dey pray make I BLOW but lailai Baba GOd dey dere 4 me hin no dey eva shake....hala at mi joor Edited by RCCG 10-06-2014 15:18 mouthing ////\\\\ Lol |
10/06/2014 17:50 |
- Div/Gr | ||